Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 91:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Aldo one tazon pipol go fall for una side and ten tazon dey die around una, but di enemies and dia evil nor go fit tosh una.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 91:7
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Oga God distroy evritin wey get life for di eart: pipol, animals, di ones wey dey creep for groun and birds for di sky. All of dem die komot di eart. Only Noah and doz wey dey with am for di boat, naim save.


So make evribody wey dey fear God pray to am as time still dey, so dat dem nor go sofa for judgement day.


I go save yu and dem nor go kill yu. Yu go eskape with yor life, bikos yu trust mi. Mi, wey bi God, don tok.”


“So naw, make yu si, God don keep mi rish naw, just as E promise. For dis forty-five years, even since God tell Moses en word wen Israel pipol still dey di wildaness kom rish naw, I nor die and naw, I bi eighty-five years.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ