12 Dem go use dia hand karry una up, so dat una nor go even kick or fall on-top stone.
Di land wey yu klear go dey free from stones and wild animals nor go kom near am.
Even doh dem dey shake, dem nor go ever fall, bikos God hold dem with en hand.
Dem go make yu dey save for anytin wey yu dey do and yu nor go ever fall.
So Jakob shidren-shidren, make una listin; una wey remain for Israel, pipol wey I dey kare for, since dem born una.
from all dia sofa. Nor bi angel save dem, but na God save dem by ensef. E use en love and mesi take save dem. E dey kare for dem since,
and e tell Jesus, “If yu really bi God pikin, jump go down, bikos dem rite for God word sey, “ ‘God go kommand en angels make dem do evritin for yu and dem go katch yu make yor leg nor nak stone.’ ”
and, ‘Dem go karry yu for dia hand, so dat yu nor go use yor leg nak stone.’ ”