Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 90:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Make di Oga awa God show us en favor, den evritin wey wi dey do, go prosper. Yes! Make Yu allow evritin wey wi dey do, prosper!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 90:17
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu go prosper for evritin wey yu dey do and lite go shine for yor way.


Wen yu go war, yor pipol go dey happy to follow yu go fight. Na holy garment dem wear for yor body and yor pawa go dey fresh evriday like morning dew.


Oga God, wi dey beg make Yu save us! Wi dey beg make Yu make us prosper.


Na only one tin I ask from God and dat na wetin I wont! Na make I stay for God house forever, so dat I go dey si en mighty works kon always dey happy for inside en temple.


From Mount Zion wey fine well-well, God dey shine inside en glory.


But God don kommand sey una go get pawa well-well. So, my God wey help us wen wi nor even know, make Yu show yor pawa


My God, make Yu bring us back to yorsef again. Make yor face shine upon us again and na only den wi go get rest of mind.


My Oga wey bi God for Heaven Sojas, make Yu bring us back to yorsef again. Make yor face shine upon us again and na only den wi go get rest of mind.


If yu tell God make E bless evritin wey yu plan to do, yu go susid.


My God! Na Yu make us dey save and dey prosper and even evritin wey wi get, na Yu give us.


Pesin wey plant and di one wey wota, nor mean anytin, bikos na God dey make di seed grow.


All of us wey don bilive Christ, God glory dey show for awa face. So di Spirit dey help us shange, so dat wi go bi like Christ.


Naw I dey pray sey, God wey love and give us betta konfort thru en grace and hope,


My friends, wi bi God shidren naw and wi neva know as wi go bi wen Christ go kom back. But wi know sey wi go bi like am, bikos wi go si am just as E bi.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ