Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 89:50 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

50 Make Yu konsida how dem dey disgrace yor savant and how I go must bear all di curse wey pipol dey curse mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 89:50
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

True-true, di love wey I get for yor house dey shark mi; so I dey bear di curse wey dem dey curse mi.


My God, si as di enemies dey curse Yu. Pipol wey nor get sense nor dey respet yor name.


My God, make Yu raiz-up kon fight for mi. Make Yu remember as dis fools dey curse Yu evriday.


‘I go make en shidren-shidren king forever; dem go sidan for di throne from naw go rish wen di world go end.’ ”


Even Christ nor do tins wey go just make ensef happy, but just as dem rite for God word, “Di pesin wey curse yu, don curse mi.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ