Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 89:49 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

49 So my God, where all di good tins wey Yu bin do for us; di ones wey Yu do just as Yu promise David?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 89:49
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make God ponish mi Abner, If I nor help David get wetin Oga God don promise am.


I nor go take my love and favor from am just as I take am from Saul, wey I remove so dat David go bi king.


Wi know sey even wise pipol must die; both fools and doz wey dey spiritual still dey die too and na odas go kollect evritin plus di money wey dem get.


(true-true, e nor get any money wey pesin fit take buy human being life, bikos evribody must die)


Make evry wiked plan wey my enemies dey plan, turn back go meet dem.


Yes! I don promise David and bikos I dey holy, I nor go fit lie:


My pipol, make una open una ear as una dey kom meet mi; make una kom meet mi and una go get life! I go give una kovenant wey go last forever kon give una di blessings wey I promise David.


but Jesus kon bi priest wen God sey, “I don swear and I nor go shange my mind sey yu go bi priest forever.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ