Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 89:47 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

47 Make Yu remember how my life short rish and how human being life empty and nor mean anytin!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 89:47
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make Yu remember sey na san Yu take make mi; so Yu won turn mi to dat san again?


“Na short life na-im man wey woman born get and na trobol full am.


My God! Make Yu remember sey my life bi like breeze and my happiness don end.


So, na how long I go dey wait? Na wen Yu go ponish di pipol wey dey wahala mi?


Wi just bi like air wey dem dey breath; awa days bi like shadow wey dey fade go.


My God, na how long Yu go dey vex with us? Na forever? Na how long yor vexnashon go dey burn like fire?


but yu nor know tumoro. Wetin yor life bi like? Yu bi like smoke wey dey kom out from fire. Pipol go si am, den small time e go vanish.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ