39 Yu don forget di kovenant wey Yu make with am kon trow en crown for dust.
As I dey vex, I kon sey, “Evribody dey lie well-well!”
My enemies don porshu mi. Dem don nak mi fall kon force mi stay for darkness like pipol wey dey grave.
Yu make us run from awa enemies kon allow pipol wey hate us, pak awa propaty.
Yu dey trit us with strong hand kon make us drink wine wey dey katch us naw.
kon burn yor temple rish groun. Yes, dem distroy di place wey dey ansa yor name.
So I kon sey, “Na mi kause am! Na mi let God turn en hand against mi”
Yu don end en glory kon trowey and skata en throne.
God go distroy di high wall wey Moab pipol take dey protet diasef and E go bring dem down forever.
So I bring wahala kom Israel; I do am, so dat dem go curse and ponish my pipol.”
Awa crown don fall komot from awa head, bikos wi don sin and naw, wi dey sofa.
Jesus ansa, “Yu nor go fit undastand wetin I dey do naw, but yu go undastand am leta.”