37 E go dey forever like di moon and di sky go bi witness to show how I really dey faithful!”
God make di moon to mark di mont and di sun dey shine just as God program am.
All di pipol wey dey fear God go prosper as di king dey rule. So make goodness follow dem, as long as di moon dey shine for di sky.
So my God, heavens go praiz di great and wonderful tins wey Yu don do and angels go praiz Yu bikos of how Yu dey good.