Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 86:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 So my God, make Yu listin well-well to my prayers; make Yu kwik-kwik hear mi as I dey kry for help.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 86:6
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make Yu listin to di prayers wey mi and yor savants wey dey honor Yu, dey pray. Make Yu help mi today, so dat di king go sorry for mi.” For dat time, na mi dey serve di king wine.


My Oga God, make Yu listin and hear mi as I dey kry for mesi!


My Oga God, make Yu hear my kry for help, den judge my kase. Listin to my prayer, bikos na trut I dey tok.


My God, listin to my prayer. Nor trowey yor face wen I dey kry for help!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ