17 Make Yu show mi sign sey Yu go favor mi. Den shame go katch di pipol wey hate mi, bikos Yu wey bi my God, don help and konfort mi.
Make disgrace follow pipol wey dey akuiz mi; make shame kover dem like klot.
I wait with patient make God kon help mi, and E turn kon hear my kry.
Naw, wi nor dey si yor mirakles again. All di profets don die and nobody fit tell us wen dis wahala go end.
For dat time yu go sey: “Oga God, I praiz Yu, bikos Yu bin dey vex for mi, but naw, Yu dey konfort mi and Yu nor dey vex again.
Den King Hezekaya ask, “Wetin bi di sign to show sey I go fit go di temple again?”
So make una give dat pesin to Satan make e ponish am, so dat en sin go komot for en body and Christ go save am for di last day.
Gideon sey, “If yu go really help mi, den make yu show mi sign, so dat I go know sey na di Oga God really dey tok to mi.