Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 84:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 As dem dey pass thru Baka Valley, Yu dey provide wota for dem, bikos Yu make rain fall full der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 84:6
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una go meet God and E go help una! Make una always dey woship am!


My God, na Yu make rain dey fall for yor pipol land. Wen yor pipol don taya, na Yu dey give dem pawa,


Zion pipol, make una happy, bikos of wetin Oga God do for una. Bikos E don give una rain. E send both di early and late rain kom meet una, just as E dey do before.


“I don tell una all dis tins, so dat my peace go stay with una. Wahala full inside di world and sofa dey too, but make una heart dey strong, bikos I don already win di world.”


Dem enkourage di disciples sey make dem get heart and make dem kontinue to dey bilive sey, “Wi go must sofa well-well for pipol hand, before wi go fit enter God Kingdom.”


Inside all dis tins, awa joy don dey full, bikos Jesus love us!


Bikos di small trobol wey wi dey face naw, go bring glory wey big well-well, wey go last forever and wey betta pass anytin for dis world.


I kon ansa, “My oga, na yu know di ansa.” Den e sey, “Dis pipol die bikos of Christ. Dem don use di Lamb blood take wosh dia klot, naim make am white like dat!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ