Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 84:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Even birds get house for der and sparo bird still build dia nest for where dem go fit protet dia shidren near yor altar. My Oga wey dey rule ova evritin, my king and my God.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 84:3
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den di king tell Zadok, “Make una karry di Kovenant Box go di town back. If God dey happy with mi, E go still let mi kom back kom si am for where e dey.


So my soul go rest again, bikos God dey good to mi.


I dey kry both day and nite and na tears bi di only food wey I dey chop and my enemies dey tell mi sey, “Where dat yor God dey sef?”


For der, I go-go God altar; di God wey dey give mi joy kon praiz am with my harp!


My King and my God, make Yu listin to my kry for help, bikos na only Yu I dey pray to.


My Oga God, from generashon to generashon na Yu dey protet us!


Pipol wey dey stay where di Most High God dey, go dey save under en shadow.


I tell Israel pipol dis message: ‘Una dey happy, bikos of una temple. Una like to dey look and go der, but I go distroy am and di small-small pipol wey una get for Jerusalem go die for war.’


“O! Jerusalem pipol, O! Jerusalem pipol! Una wey kill di profets and stone di pipol wey God send kom meet una! I don dey try to gada una shidren as fawol dey gada en shidren under am, but una nor let mi do am.


Jesus ansa am, “Rabbit and bird get dia own house, but Man Pikin nor get where e go fit rest en head.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ