10 Awa shadow dey kover di mountins; awa branches dey kover di mighty cedars.
God send rain give en tree make dem for dey grow well; di cedars for Lebanon wey E plant.
I send fear go for una front go drive di two king for Amor. I give una viktory, even wen una nor use swod, bow or arrow.