Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 78:64 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

64 Dem kill dia priests and wimen wey dia husband don die, nor fit mourn for dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 78:64
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di ones wey manage survive, na sickness go still kill dem and dia wife nor go kry for dem.


Una nor go skrape una head or waka with ordinary leg like pipol wey dey mourn. Bikos of una sins, una go die anyhow kon dey komplain give each oda.


dem take di Kovenant Box go and Eli two boys, Hofni and Finehas die too.


Di man ansa, “Israel pipol don run from Filistia pipol! Dem don kill di sojas well-well! Yor two boys, Hofni and Finehas, don die too. And dem don karry God Kovenant Box go!”


E koll di pikin Ikabod, wey mean “God glory don komot from Israel,” e dey tok about di Kovenant Box wey Filistia pipol don karry go, en husband and husband papa wey don die.


E kon sey, “God glory don komot from Israel, bikos Filistia pipol don karry God Kovenant Box go.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ