48 E kill and distroy dia animals with big-big stone and strong tonda.
So naw, make yu go tell yor pipol make dem gada all dia animal and evritin wey dem get komot from di field kon kover dem for house. Dis na bikos anybody wey di ice-blok rain fall meet for outside, go die!” ’ ”
Di ice-blok distroy evritin wey dey di field, both pipol and animals. Di rain distroy evritin wey dey grow for di field kon break di trees to pieces.
So make una help mi beg God, bikos di strong tonda and ice-blok too mush and I go free una and una nor go stay here again.”