Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 78:43 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

43 Dem nor remember all di mirakles wey E do for Egypt; di wonders wey E do for Zoan field,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 78:43
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu do wonderful mirakles against Egypt king, en ofisas and dia pipol, bikos Yu know as dem take opress yor pipol. Yu win and give yorsef name wey dem dey celebrate till today.


E do great tins kon judge both Egypt, Fero and all en savants just as dem deserve.


di mirakles wey E do for dia grand-grand papa for Zoan wey dey for Egypt.


God tell Moses, “Wen yu go back to Egypt, yu must do all dis mirakle and sign for Fero front, bikos I don put pawa for yor hand. But I go make Fero heart strong well-well and e nor go gri free my pipol.


But I go make Fero heart strong, even with all di signs and wonders wey I go do take warn am.


But God sey, ‘I go ponish di pipol wey go use dem as slave and afta all dis tins, dem go komot for der kon woship mi for dis place.’


Or God don ever try to diliver one kountry from anoda kountry with judgement, signs, wonders, war, strent, pawa or any oda tin wey dey make pesin fear like di ones wey God do for Egypt for una own eyes?


God do many mirakle, signs and wonders for awa front, bikos E kause betta wahala for Egypt, Fero and en pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ