Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 78:39 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

39 bikos E remember sey na ordinary human being dem bi. Dem go just die go like breeze wey nor dey kom back again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 78:39
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Oga God kon sey, “My Spirit nor go fit stay with man again pass one hundred and twenty years, bikos dem bi ordinary human being.”


Make Yu remember sey na san Yu take make mi; so Yu won turn mi to dat san again?


I don taya for life; I nor go live forever. Abeg make yu live mi, bikos my life nor good.


My God! Make Yu remember sey my life bi like breeze and my happiness don end.


Wetin flesh born, na flesh e bi, but wetin God Spirit born, na spirit e bi.


but yu nor know tumoro. Wetin yor life bi like? Yu bi like smoke wey dey kom out from fire. Pipol go si am, den small time e go vanish.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ