Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 78:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 God kon dey vex for dem and E kill all dia strong-strong men. E kill Israel yong men wey fine pass.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 78:31
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos of dis, Oga God wey get pawa go ponish en pipol with sickness. Yes! En glory go-go up like smoke.


As dem still dey chop di meat, God kon dey vex with di pipol, so E send sickness go meet dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ