Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 78:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Dem even tok against God ensef wen dem sey, “God nor fit give us food for di wildaness.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 78:19
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

One of di king ofisas ansa, “Abeg. Dat nor fit happen! Even if God ensef dey drop food from heaven, e nor go fit happen!” Elisha ansa, “Yu go si am dey happen, but yu nor go ever chop from am!”


Dem dey tok about Jerusalem God like sey na one ordinary pesin for di nashon.


E don add trobol join e sins, bikos for awa front, e dey klap en hand and dey akuiz God.”


E dey give mi food to chop for my enemies present. E pour oil for my head and my cup kon full dey trowey.


Dem sey, “E for betta sey God kill us for Egypt, bikos wi even dey si food chop for der, but naw, E take us kom dis wildaness won kon kill us with honga!”


Na where I go for get meat for all dis pipol, bikos dem dey kry give mi sey, ‘Make yu give us meat make wi chop?’


Some yeye pipol wey travel with Israel pipol, get long-trot for meat and dem kon make Israel pipol dey komplain sey: “How wi wish sey wi fit just get some meat chop!


dey komplain sey: “E for betta sey all of us die for di tent for God present!


Di pipol tok against God and Moses sey, “Why Yu take us komot from Egypt make wi for die for dis wildaness wey bread or wota nor dey and wi don taya for dis yeye food.”


But, my friend, I dey ask, “Who yu tink sey yu bi, wey make yu dey ask God kweshon? Pot wey dem mold fit ask di pesin wey dey mold am sey, ‘Why yu dey mold mi like dis?’ ”


So di beast open en mout dey curse God, en name, where E dey stay and doz wey dey heaven.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ