Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 74:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Make Yu nor let dis wiked animal distroy yor pipol. Yor pipol wey dey sofa, make Yu nor forget dem forever.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 74:19
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So my God, make Yu raiz-up kon ponish wiked pipol! Make Yu nor leave doz wey nor get who go help dem!


bikos Yu dey stay with dem. My God, na yor blessing save doz wey dem dey opress.


Even pipol wey dey stay for animal house, dey si doves wey get feadas wey dem make with silva and gold wey dey shine.


Den e go judge yor pipol and doz wey dem dey opress, well.


But God nor go forget doz wey dey kry for help. E nor go live dem forever; E go always dey give poor pipol hope.


Yu bi like dove wey hide inside rock, so make yu allow mi si yor fine face kon hear yor sweet vois.


My darlin, yu too fine! I nor fit diskribe as yu fine rish. Even with di lite klot wey yu take kover face, yor eyes still dey shine like dove own. Yor hair dey dance like woman goat wey dey kom from Mount Gilead.


na-im bi di only one wey I love and e fine like dove. Na-im bi di only girl wey en mama born and en mama like am well-well. So evry woman dey bless am; even di kweens and my girl-friends dey praiz am.


So, wetin bi all dis sheep wey dey pass like kloud; like doves wey dey go house?


Pipol wey dey honbol and good, na dem go stay with una and dem go dey save for God present.


“Si! I dey send una go like sheep for where plenty wiked animals dey, so make una dey wise like snake and gentol like dove.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ