Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 73:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 But for mi, si as e good to dey near God! I don make di God wey get pawa my guide and I go tell evribody about di wonderful tins wey E don do.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 73:28
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make dem tank am with sakrifice kon sing about di tins wey E do.


So my soul go rest again, bikos God dey good to mi.


So I nor go die, instead I go live to tok about all di wonderful tins wey God don do.


Even doh wiked pipol dey fight poor pipol, God go guide and protet dem.


My Oga God, Yu don do wonderful tins for us. Wetin Yu plan for us too many to kount. Nobody bi like Yu. If I start to kount all di wonderful tins wey Yu don do, I nor go fit kount dem finish.


But blessing go follow di pesin wey Yu choose to stay yor palis. Make di good tins wey dey yor house, yor holy place, beleful us.


Kom! All of una wey dey loyal to God, make una listin as I dey tok wetin E do for mi!


I go tell evribody about yor raitiousness and evriday, I go always dey tok about di pawa wey Yu take dey save, even doh I nor really fit esplain how e bi.


My God, na from wen I bi small pikin, Yu dey tish mi yor ways and I always dey tell pipol about di wonderful tins wey Yu don do.


and till I die, I go always dey tell pipol about yor good works, bikos evribody wey dey try to kill mi, Yu don disgrace and make shame katch dem.


Only one day for yor house betta pass one tazon years for anoda place! E betta make I bi gateman for God house dan to dey enjoy life for wiked pipol house.


Draw near God and E go draw near yu. Una wey bi sina, make una wosh una hand and una wey get doubol mind, make una heart dey klean.


Bikos of sin, Christ sofa. En wey nor do bad, sofa for doz wey do bad, so dat e go karry us go meet God. And wen dem kill-am, e wake-up as spirit.


Saul kon sey, “Make wi go porshu Filistia pipol for nite; wi go kill dem until day go break and make wi nor sorry for anybody.” Di sojas ansa, “Make yu do wetin yu like.” But di priest kon sey, “Make wi ask God first for here.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ