Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 73:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 If to sey I don tok dis tins wey I dey tink, I for don betray doz wey dey obey Yu.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 73:15
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So fear go katch dem, bikos God dey with di pipol wey dey obey am.


Awa shidren sef go serve Yu. Awa shidren-shidren go hear about di wonders wey God don do.


Dis kind pipol dey go find and woship am, bikos na-im bi di Oga wey bi Jakob God.


But una wey bi priest don turn komot from di korrect road. Wetin una dey tish naw, don make many pipol dey sin. Una don break di kovenant wey I make with una.


Bikos if di food wey yu chop make yor broda or sista vex for yu, den yu nor dey show love again. So make yu nor let di kind food wey yu dey chop, offend di pesin wey Jesus Christ die for.


E betta make yu nor chop meat, drink wine or do anytin wey fit spoil yor brodas faith.


But God don choose una to bi en priest and holy pipol, so dat una go prish di Good News, bikos E koll una from darkness kon enter en brite lite.


My shidren, e nor suppose bi like dis, bikos di tin wey I dey hear about una from God pipol, nor dey good to hear.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ