4 I go praiz Yu as long as I dey dis life and I go raiz my hand kon pray give Yu.
So I go sing to God as long as I dey; I go sing praiz to my God as long as I dey breath!
Make una raiz una hand for di temple kon praiz God!
Make Yu listin to my prayer for mesi as I dey kry to Yu for help and as I lift up my hand for yor holy temple.
Mountins dey fear as dem si Yu; rain dey fall from di kloud and waves for sea dey raiz and make nois bikos of Yu.