Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 59:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Na Yu dey give mi strent, so I go sing praiz to Yu. Na Yu dey guide mi; di God wey show mi en love wey nor dey fail.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 59:17
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My God, I love Yu well-well and na Yu bi my strent.


Na God bi di strong place wey wi dey hide put and na-im dey help us wen wi dey trobol.


Bikos of dis, wi nor dey fear wen di eart dey shake or wen mountins dey fall enter sea.


Bikos yor love wey nor dey fail, high pass heaven. Yor faithfulnes dey rish di kloud.


My God, make Yu raiz pass di sky and make yor glory shine kon kover di whole eart.


Make una sing and play sheke-sheke. Make una use jita and harp play sweet music.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ