14 My enemies dey kom out for nite like wiked dog wey dey waka about for street.
My enemies gada round mi like many dogs and bad-bad pipol dey kom katch mi. Dem don shuk my hand and leg.
Dem dey waka round di town for nite like wiked dogs.