Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 58:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Make dem bi like snail wey dey die as dem dey waka! Make dem bi like pikin wey dem just born, wey nor ever si sun before e die!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 58:8
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

To die for my mama belle, for betta pass dis one wey I dey so.


Why dem nor beri mi like pikin wey die before dem born am? Like pikin wey nor live to si di lite?


If pesin get hundred shidren and e stay for dis life kon old, but if e nor get happiness and dem nor do betta beri for am, den I go sey, “Pikin wey dem just born and e die, betta pass am.”


Heaven and eart go vanish, but my word go still dey.


But pesin wey get money, make e nor proud, bikos e go soon perish like flower wey dey for bush.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ