5 bikos dem nor won hear di nois wey di pesin wey dey sharm snake, dey make.
My God, nor let mi fall enter wiked pipol hand. Make Yu protet mi from doz wey like wahala, bikos dem dey plan bad against mi.
I go distroy Egypt pipol with fear kon make dia plans yuzles. Dem go-go meet dia juju for help kon tell doz wey don die make dem advise and ansa dem.
God sey, “Yes! I dey send enemies kon distroy una and dem bi like wiked snake and nobody go fit stop dem. Dem go wound and kill una well-well.”
learn to use juju; how to tok to oda spirit or witch spirit.
Dia wine na snake poizin and e bad like kobra own.