Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 50:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 I know all di birds for di mountin and all di animals for di field, na my own too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 50:11
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na who dey feed raven bird wen dem dey waka dey find food for evriwhere? Even wen dia small shidren dey kry give mi sey dem dey hongry, na yu dey feed dem?


Birds dey build house near di rivers and dey sing from tree for bush.


E dey give food to wild animals kon feed di yong birds wen dem dey kry.


God don tell di oda nashon make dem kom like wiked animals kon skata en pipol.


Make una look di birds wey dey fly for sky, dem nor dey plant or put anytin wey dem gada inside store, but una Papa for heaven dey feed dem. Una nor betta pass dem?


Make una tink how birds bi: Dem nor dey plant or plok, dem nor get where dem dey keep food put, but God dey give dem food chop. If God dey kare for dem, wot about una wey betta pass dem?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ