Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 49:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 So make wi nor dey judge or vex bikos wiked pipol get money or get fine house.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 49:16
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jakob kon hear sey, Laban shidren dey sey, “Jakob don take evritin wey bi awa papa own and naw, e don get money well-well.”


E kon dey boast give dem sey e get money well-well; many sons; how di king don promote am and how e dey important to di king pass any oda offisa.


Make yu nor worry yorsef about wiked pipol wey dey prosper or jealous doz wey dey do bad tins!


So, make yu wait for God with patient! Make yu get mind as yu dey wait am! Make yu nor worry about wiked pipol wey dey prosper or fear, bikos of wetin dem get.


So, wetin go make mi fear wen trobol kom or wen enemies gada round mi?


Wen good pipol dey rule, evribody dey happy, but wen bad pipol dey rule, evribody dey hide.


I nor go save dis pipol from grave or save dem from deat pawa. So deat, make yu bring all yor wahala kom! Yu grave, make yu bring all yor distroshon kom, bikos I nor go pity for dis pipol again.


Na di town lite go show pipol road and di kings wey dey for di world go bring evritin wey dem get kom inside.


Dem go take evritin wey di nashons get enter di town.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ