12 but with all di money wey dem get, dem must still die; dem bi like animals wey dey die trowey.
Kain sleep with en wife and e get belle kon born boy wey e koll Enoch. Kain build one town kon name am, Enoch wey bi en pikin name.
Si! Yu don make my life short well-well and my whole life bi like one sekond to Yu. True-true, evribody life just bi like breeze wey dey blow pass.”
Pipol wey dey make mout about dia money, nor undastand anytin at-all; bikos dem go die, just as animal dey die too.
But naw, una go die like ordinary human being kon fall like evry oda leader.”
True-true, nobody know di time wen dis tins go happen! Like fish wey net katch or bird wey enter trap, na so too, wahala just dey kom meet pipol by sopraiz.
Human being bi like grass and wetin make am fine, bi like flower; di grass go dry and di flower go die,