Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 46:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 E stop all di war for di eart kon break di bow and skata di spear, den E burn di shield with fire.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 46:9
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una kom si wetin God don do; di wonderful mirakles wey E do among en pipol!


Yes! Oga God wey get pawa go bring distroshon kom di whole kountry, bikos E don tok am.


So, great Zion, God hill wey dey holy, no evil or wahala go dey der again. Just as wota dey full sea, na so too God word go full pipol heart for di land.


E go judge and setol kworel among nashons. E go setol many pipol kase. Dem go turn dia swod to ordinary blade kon use dia spear dey work for vineyard. Den, no nashon go fight against anoda nashon and dem nor go train pipol to fight war again.


Dem nor go hear wahala sound again for dis town; distroshon nor go skata una kountry again. I go protet and defend una like wall; den una go praiz mi, bikos I don save una.


Den I go nak en bow komot from en left hand and di arrow wey dey en rite hand.


God sey, “For dat time, I go kill una horse and distroy una shariot dem.


God tell Joshua, “Make yu nor fear dem, bikos by dis time tumoro, I go distroy dem for Israel pipol front. Yu must cripple all dia horse kon burn dia shariot.”


Joshua do dem, just as God kommand; e cripple dia horse leg kon burn dia shariot.


Sojas swod don break to pieces, but doz wey dey weak, God dey make dem strong again.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ