Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 45:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Den dem go take am go meet di king as e wear di fine klot with di virgins wey follow am for back

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 45:14
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“For di kourtyard gate, make yu put curtain wey long rish thirty fit. Yu go make am with fine linen wey dem weave with blue, purpol and red wool kon dekorate am with fine design and e go get four post with four bottom.


“Yu go weave di tunik with fine linen, den make di priest kap with fine linen and na who sabi design, go make am.


Jerusalem wimen! Make una promise mi with animals, like deer and gazelle sey, una nor go disturb awa love.


Woman wey fine pass among oda wimen, na where yor love go? Na wish place e pass, so dat wi go help yu go find am?


Make yu kom back. Abeg! Make yu kwik kom back, so dat wi go fit si and look yor face again! Why una wont make dis Shullam woman dance Mahanaim style with di odas?


Even if I get sixty kweens, eighty girl-friends and many wimen around mi,


My love, make I bi di first to hear yor vois from di gardin, bikos my friends dey wait to hear am too.


Papa, I wont make di pipol wey yu give mi stay with mi for where I dey, so dat dem go si di glory wey yu give mi, bikos yu love mi before yu kreate di world.


I dey jealous for una with God jealousy, bikos I promise sey na one man una go marry. Like woman wey nor no man, na so I won give una to Christ.


‘May bi dem dey divide di tins wey dem seize; dat is, one girl or two for evry man. Sisera dey gada fine klot; klot wey dem design well. Yes! Fine-fine robe wey dem design for di two side, dey join wetin dem seize.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ