Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 44:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 But naw, Yu don rijet and disgrace us. Yu nor dey follow awa sojas go fight again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 44:9
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My God, Yu don rijet us? Yu nor go follow awa sojas go fight war again?


bikos na Yu bi di God wey dey save mi. But wetin make Yu rijet mi? Why I go dey waka with pains, bikos my enemies dey opress mi?


My God, Yu don rijet and skata awa defence, bikos Yu dey vex for us. But naw, make Yu kom favor us again.


My God, Yu don rijet us? Yu nor go follow awa sojas go war again?


My God, wetin make Yu rijet us forever? Wetin make Yu dey vex for yor own sheep wey dey yor field?


So, my God, wetin make Yu rijet mi? Wetin make Yu turn yor face from mi?


God sey, “Make wise pipol nor dey boast, bikos dem wise and make doz wey strong, nor boast sey dem get pawa. Make doz wey get money, nor boast with di money wey dem get.


If anybody won boast, make e boast sey e know and undastand mi, bikos my love dey forever and I dey do wetin dey korrect and true. I like pipol wey dey do dis kind tin. Mi, wey bi God, don tok.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ