Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 44:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 So my God, make Yu kom help us! Save us bikos of yor love wey nor dey fail.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 44:26
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I liedan dey roll for dust; so make Yu save mi with yor word.


So my God, make Yu save Israel pipol from all dia trobols.


But I nor bi like dat; I dey live betta life. So, make Yu kom save and sorry for mi.


Make Yu wear yor war klot, ready for war, den kom save mi.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ