20 If wi don rijet awa Oga God kon dey pray to anoda god,
Den, for di pipol present, Solomon go stand for di altar front, raiz en hand
But for yu Job! Make yor heart dey rite before yu koll God.
Even doh all dis tins dey happen to us, wi neva forget Yu. Wi neva go against yor kovenant.
But di king go happy bikos of God love. Evribody wey trust God go dey boast, bikos pipol wey dey lie, go shut up forever.
Egypt and Ethiopia pipol go dey ready to kom serve God on dia own; nobody go force dem kom.
Dem forget wetin E don do, di great wonders wey E show dem,
Una must nor serve anoda god; una must nor bow before any oda god.
Moses ansa am, “Wen I komot go inside town I go stresh my two hand go heaven to di Oga wey bi God, den di tonda go stop and di ice-blok nor go fall again, so dat yu go know sey na Oga God get di whole world.
Una must nor woship any of una neighbour gods apart from God ensef,