Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 44:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 My God, wi don hear am with awa own ear and awa grand-grand papa dem don tell us about evritin wey Yu do for dia time.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 44:1
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem go tell doz wey dem neva born naw about all di good tins wey God dey do. Dem go hear about evritin wey E don do.


My God, just as deer dey find wota to drink, na so too I dey find Yu.


Naw wey I don old well-well, make Yu nor leave mi. Make I tell dis new generashon and all doz wey dey porshu mi about yor pawa.


I bin dey tink of di good days before-before,


Na pipol wey dey life fit praiz Yu, just as I dey praiz Yu naw. Papa dem dey tell dia shidren how Yu dey faithful rish.


Make una tell una shidren about am and make dem tell dia own shidren and dia shidren go tell dia shidren-shidren too.


Tumoro wen una shidren go ask una sey, “Dis law, kommand and rules wey di Oga awa God give us, wetin dem mean?”


Gideon ansa, “My Oga! If God really dey with us, wetin make all dis tins dey happen to us? And where all di mirakle wey awa grand-grand papa dem tell us? Bikos dem sey, ‘Na God take us komot from Egypt!’ But naw, God don forget us kon allow Midian pipol dey rule us.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ