Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 40:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Make shame and disgrace follow dem, bikos dem sey, “Yes o-o! Wi don get am naw!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 40:15
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So, make evribody wey hate Jerusalem, turn back with shame.


Dem go dey shaut, “Yes o-o! Yes o-o! Wi don get am at last!”


Make Yu nor let dem sey, “Si, wi don get wetin wi wont! Wi go chop am alive!”


Make disgrace and shame follow pipol wey dey happy sey I dey sofa. Make nobody honor doz wey dey dance, bikos I dey sofa and make shame kover dem.


Na wons God go take distroy and trowey dem down with fear.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ