Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 39:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Wen Yu ponish us for awa sins, Yu dey remove awa pawa like rat wey dey chop pesin food. But each of us, na just breeze wey dey blow pass.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 39:11
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Naw, I don turn rotin wood and I bi like klot wey worm chop anyhow.


My skin don black finish and strong fever dey katch mi naw.


yu tink sey E go bilive who E make from san; sometin wey bi dust wey fit skata like ant house?


Who go fit stop god make E nor ponish mi again, so dat e nor go make mi fear again.


Na God wey get pawa, help mi, so who go fit sey I dey guilty? All di pipol wey dey akuiz mi go disappear, dem go vanish like klot wey dey fade.


I go distroy Israel kon turn Judah land to where dem dey trowey dirty put.


So make una give dat pesin to Satan make e ponish am, so dat en sin go komot for en body and Christ go save am for di last day.


Bikos na di pesin wey God love, na-im E dey korrect and E dey ponish all di shidren wey bi en own.”


As God dey korrect Balaam for en sin (donkey wey nor suppose tok kon tok to di profet, so dat e go stop di bad tins wey e dey do).


I dey korrect and ponish anybody wey I love. So make yu dey sirious kon turn from sin kom meet God!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ