15 But I dey wait for Yu, my God. My Oga God, make Yu kom ansa mi.
Wen I pray, na wons Yu dey ansa mi! Yu enkourage mi kon give mi strent.
My God, I dey pray to Yu, bikos I know sey Yu go ansa. Abeg, make Yu listin to mi as I dey pray.
So, my God, where I won put my hope? Na Yu bi my only hope.
Dem trit and ponish am anyhow, but e put body down kon bear-am like lamb wey dem won go kill and e nor tok anytin.