37 So, make yu follow doz wey dey honest and dey do good, bikos doz wey like peace go get betta future.
E get one man wey dem dey koll Job, e dey stay for Uz land and e dey do wetin God wont. E dey serve God with klean belle and e nor dey do bad tins.
Na trobol dey distroy wiked pipol, but doz wey dey fear God, go get life afta dem don die.
and bikos evribody dey do wetin dey rite, peace and sekurity go dey der forever.
as I know sey di time wey I go die don near, bikos awa Oga God Jesus Christ don show mi.