36 but wen I look again, I si sey dem don die go! Even doh I look evriwhere weda I go si dem, I nor si dem again!
But if dem rut dem komot for dia place, dat place go rijet dem kon sey, ‘I neva si una before!’
But nor bi so e bi for wiked pipol! Instead, dem bi like leaf wey breeze blow trowey.
Wiked pipol go soon vanish and wen una look for dem, una nor go si dem again.
“Wen Fero men with dia shariot enter di sea, Oga God kon make wota swallow dem, but Israel pipol waka pass for dry groun.”
Wiked pipol dey die trowey, but doz wey dey fear God, dey get long life.
For evening, dem go dey fear kon vanish before day break. Dis na wetin go happen to pipol wey dey trobol and won tif from awa land.
I go use una as ezample wey go make pipol fear and dat go bi una end. Even if pipol find una, dem nor go ever si una again.” God wey get pawa don tok.