33 But God nor go let wiked pipol win or let dem kondemn doz wey dey fear am.
bikos E dey protet pipol wey nor get, so dat E go save dem from wiked pipol wey won kondemn dem.
So, God nor go kondemn pipol wey bilive Jesus Christ.
But God dey for my side and E give mi pawa, so dat thru mi, Gentile pipol go hear di Good News and Christ don save mi from lion mout!
If God do all dis tins, den E know how to save en pipol from trobol kon tie wiked pipol keep, so dat E go ponish dem wen E go judge di world.