Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 36:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Si! Wiked pipol don fall! God don trow dem down and dem nor go get up again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 36:12
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos of dis, wiked pipol nor go fit stand for Judgement Day and sinnas nor go fit dey for where God pipol gada put.


Make hot shako fall for dia head. Make Yu trow dem for fire or inside pit wey wota dey, where dem nor go fit komot or eskape.


I kill all of dem finish and all of dem fall under my leg.


But Yu, my Oga God! Yu go send wiked pipol go di pit where distroshon dey. Doz wey dey kill pipol and doz wey dey lie, go kwik die, but as for mi, I go trust di Oga, wey bi my God.


Dem don know God naw, bikos E dey judge well and naw, wiked pipol dey fall enter dia own trap.


sey, ‘Dis na wetin go happen to Babilon. E go sink and e nor go raiz-up again, bikos of di way God go distroy am.’ ” Na here Jeremaya message for finish.


Na who nor go fear and praiz yor name? Bikos na only yu dey holy. Pipol for evriwhere go kom woship yu, bikos dem dey si di good tins wey yu dey do.”


My God, make all yor enemies die like Sisera! But make doz wey love Yu, shine like sun!” So peace kon dey for di land for forty years.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ