Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 35:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 bikos I nor do dem any bad tin, but dem dey set trap and dig pit to katch mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 35:7
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wiked pipol go waka enter net and e go katch dia leg.


Doz wiked pipol wey hate yor laws don dig pit to katch mi.


Proud pipol don set trap to katch mi; dem spread dia net and dia trap dey evriwhere for di road.


Nobody wey trust Yu dey si disgrace, but disgrace na for doz wey dey try to deceive odas.


My God, I get hope. Yes! I get hope. So I go sing kon praiz yor name.


From where wiked pipol hide put, dem dey shot innocent pipol kon kwik-kwik attack dem and dis wiked pipol, nor dey fear.


Pipol wey just hate mi wen e bi sey I nor do dem anytin, many pass di hair wey dey my head. Doz my enemies wey won distroy mi without any rizin, too plenty to kount. Dem dey make mi pay for wetin I nor tif!


Wiked pipol don fall enter di pit wey dem dig for odas. Di trap wey dem set, don katch dia own leg.


Na evil dem dey take pay good? Naw, dem don dig pit for mi make I fall inside. Wen Yu dey vex dat time, make Yu remember as I beg Yu bikos of dem, so dat Yu nor go ponish dem.


All dis tins happen, so dat wetin God law tok, go bi true sey, ‘Dem nor get rizin to take hate mi.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ