Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 35:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Make Yu blow dem trowey like leaf wey breeze blow and make yor angels porshu dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 35:5
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

How many times dem bi like leaf wey breeze blow trowey or dust wey breeze karry go?


But nor bi so e bi for wiked pipol! Instead, dem bi like leaf wey breeze blow trowey.


Yes! As wi dey alive, wi dey si as Yu dey vex and awa years dey kwik-kwik end.


God angel wey dey lead Israel pipol kon go dia back and di kloud move komot from dia front go dia back.


Even doh dis pipol dey make nois like heavy wave for sea, wen God shaut for dem, dem go turn run go one far land and na breeze go karry dem like leaf for hill or like dirty wey strong breeze blow.


Jerusalem, all di strenjas wey attack yu and di sojas wey make yu dey fear, na wons God go blow dem komot like ordinary dust.


So God angel go Assyria kamp for nite kon kill 185,000 sojas. All of dem die before day break!


So as Yu dey vex, make Yu porshu and distroy dem komot dis world.”


So just as dew dey vanish for morning, na so dis pipol go disappear too. Dem go-go like leaf wey breeze blow or smoke wey dey fade.


At wons God angel kon nak Herod fall for groun, bikos e nor give God glory and plenty worm kon chop en body till e die.


Na faith make Moses do di Passova and pour blood for pipol door-mot, so dat God angel wey dey kill all di first-born for Egypt, nor go tosh dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ