Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 35:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Make Yu lift yor spear and javelin against pipol wey dey porshu mi, den I go bilive wetin Yu tok sey, “Na mi wey bi God, go diliver yu!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 35:3
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu dey kover en, en family and all di tins wey e get; Yu bless evritin wey e dey do and Yu don gi-am plenty animals.


Wen wiked pipol and my enemies won kom attack and kill mi, dem dey stagga fall.


Make Yu give mi back di joy wey make mi dey save, so dat I go dey happy to obey Yu.


My viktory and honor dey kom from God. Na-im dey guide mi and na-im bi my Rock, so nobody fit kom attack mi for der.


True-true, di way Yu dey vex judge human being, go make dem praiz Yu. Yu really dey show as Yu dey vex rish.


I go bless dem with long life and give dem my salvashon.”


But God sey, “Wen I finish wetin I dey do for Mount Zion and Jerusalem, I go ponish Assyria king, bikos e dey proud and e too boast.”


Si! Na God dey save mi. I go trust am and I nor go fear. Na God dey give mi pawa and strent and na-im dey save mi.


Bikos my eye don si di pesin wey yu won make e save Israel pipol,


and dem dey do wetin yu don already plan sey go happen.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ