Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 35:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Show sey I nor do anytin, bikos na Yu dey judge well. Make Yu nor let my enemies laf mi, bikos of di trobol wey I dey face.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 35:24
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

wikedness nor dey and di joy wen pesin wey nor dey fear God get, nor dey last.


My God, my hand klean and I trust Yu with all my heart, so make Yu show sey I dey innocent.


My Oga God, I dey kry to Yu for help and Yu don make mi well.


Make Yu nor let my enemies happy sey dem win mi. Make Yu nor let pipol wey hate mi, even doh I nor do anytin, happy bikos I dey sofa.


My God, make Yu show sey I dey innocent! Save mi from pipol wey nor dey fear Yu. Diliver mi from doz wey dey lie,


Bikos na Yu dey judge evribody, make Yu show sey I dey good, bikos true-true, I dey innocent and na Yu bi di Most High God!


E good as God dey ponish di pipol wey dey trobol una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ