Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 35:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 My God, na so Yu go just dey look dem? Yu nor go do anytin? Make Yu save mi from dis lions wey won kill mi!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 35:17
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Yu dey si di trobol and wahala wey dem dey kause. Yu dey si evritin; so make Yu ponish dem. Doz wey nor get help dey trust Yu and na Yu dey fight for shidren wey nor get papa and mama.


Na lions gada round mi so! I dey with pipol wey won kill mi; pipol wey dia tit sharp like spear and arrow and wey dia words dey kut like swods.


I dey fear well-well. Na how e go tey rish, before Yu go kon save mi?


So, my God, na how long dis tins go happen? Yu go hide yor face forever, abi Yu go just dey vex like dat?


Yor eyes too dey holy to si bad tins and Yu nor dey like si pipol wey dey do wiked tins. So wetin make Yu dey sorry for dem? Wetin make Yu kwayet wen wiked pipol dey distroy pipol wey good pass dem?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ