Psalms 35:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English10 I go praiz God with all di bones wey dey my body kon sey: “Na who I wont take kompare with my Oga God? Na who go fit save pipol wey nor strong from pipol wey strong? Na who go fit protet pipol wey nor get help and poor pipol from tif?” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |