Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 33:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 E save dem from deat and keep dem alive wen honga dey.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 33:19
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E dey give food to pipol wey dey obey am and E always dey remember en kovenant.


Yong lions wey strong well-well still dey hongry, but doz wey trust God go get all di good tins wey dey dis world.


E nor go leave dem wen tins hard and even wen honga dey, dem go get enough food to chop.


Make yu trust God and do wetin dey good, den yu go get peace for di land and yu go prosper.


no evil go fit tosh una and no wahala or diziz go kom near where una dey.


God nor go let honga kill good pipol and E nor go allow wiked pipol get wetin dem wont.


na-im go dey save like kountry wey dem protet well-well. E go get food and wota to chop and drink.


I don give dem life wey nor dey end and dem nor go ever die. Nobody go fit take dem komot from my hand.


Wen Pita si sey all dis tins wey dey happen nor bi dream, e kon sey, “Naw I know sey, True-true, God send en angel kon save mi from Herod hand and from all di tins wey di Jew pipol tink sey go happen.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ